UNIUYO: Light No Dey, Water No Dey, And Students Don Dey Defecate Everywhere
Today for uniuyo, students don dey run from Bank to Bank wey dey inside uniuyo based on say, light no dey, water no dey...
Make Una No Blame Us, Blame Buhari -APC to Nigerians
Di person wey be National Chairman of All Progressive Congress, APC, John Oyegun, Don talk say, make nobody blame dem for di nonsense thing...
Release Abazonia Leaders Now -Falana To Buhari
Di Lawyer wey Nigerian government dey fear well well, Femi Falana (SAN) don tell Buhari say make him release Ambazonian Freedom Fighters leaders now...
HERDSMEN KILLINGS: Soldiers Don Kill 10-Benue Youths Wey Dey Protest
Venue Youth people wey dey protest against di killings wey herdsmen do for Dia place don die finish as army people open fire on...
Buhari Dey Use Fulani Herdsmen Dey Kill Christians-Kayode
Femi Fani-Kayode,wey be former Minister of Aviation, on Thursday talk say, President Muhammadu Buhari dey give “Fulani herdsmen order with silence to Kill all...
NEW MINIMUM WAGE DON READY FOR DIS YEAR – NGIGE
D Minister of Labour and Employment, Dr. Chris Ngige, don come talk say Oga Presido Muhammadu Buhari get better mind to give Naija workers...
KOGI DON DISMISS 1,774 WORKERS, KON SACK 8 PERM SECS
Kogi State Government on Sunday don confam d retirement of eight permanent secretaries, some directors and d dismissal of 1,774 employees from d state...
BIAFRA: Where Nnamdi Kanu Dey?
E don reach 3-months wey Nigerian Army Carry demselves go Nnamdi Kanu place, based on independence of Biafra, for Abia state.
Since that time, nobody...
Buhari’s Hidden Agenda: Former Muslim Person Don Write Letter To Christians
Ishaku Abdul'rahman Mohammed, Wey be di man wey convert to Christianity don writes open letter give Christians and him call dem senseless Christians .
True...
See Black Air Wey People Dey Breath For Port-Harcourt
E don dey long well well, wey people for Port Harcourt, wey be south-south Nigeria dey cry say, di air wey dem dey breathe...