We No Give Kemi Exemption Certificate -NYSC
As NYSC dey react to di exemption letter of di Minister of finance, Kemi Adeosun on Saturday wey concern how she forge exemption letter, dem yan say dem never give am any exemption certificate.
As NYSC dey react to di exemption letter of di Minister of finance, Kemi Adeosun on Saturday wey concern how she forge exemption letter, dem yan say dem never give am any exemption certificate.
Plenty Nigerians don already tell am to resign or make President Buhari fire am, but one voice no dey make truth.
Di forge forge certificate na di one wey dis krukere minister bin submit for screening.
Tori carry am say , oriental times newspaper carry di NYSC exemption certificate go NYSC office and request say make dem help dem check am well well either na fake.
But dem talk say, no be dem give am, but say dem go investigate wia she collect di certificate.
agency to determine its authenticity or otherwise. But in what is a veiled admission that the document did not emanate from it, the agency said it would investigate the origin of the certificate.
Di statement yan say, Mrs Adeosun bin apply for exemption. E bin dey silent on wen dem do di application and di decision wey dem take on top di mata.
Di mata be say, dis woman go forge exemption certificate carry submit make dem give am minister without certificate.